首页
通知
个人主页
热门文章
新闻
收藏与点赞
创作者中心
设置
查看原文
LIVE
Aman Sai
--
关注
🇮🇳 印度政府向 @binance 发送了 8700 万美元的 GST 通知。
赞赏作者
0人向创作者打赏。
免责声明:含第三方意见,不构成财务建议,并且可能包含赞助内容。
详见《条款和条件》。
1.8k
0
回复
2
浏览最新的加密货币新闻
⚡️ 参与加密货币领域的最新讨论
💬 与喜爱的创作者互动
👍 查看感兴趣的内容
邮箱/手机号码
注册
登录
相关创作者
LIVE
Aman Sai
@Amansaiofficial
关注
创作者的更多内容
But Oga Anjarwalla bin run comot Nigeria afta e escape from lawful custody for March. Authorities later confam say Anjarwalla dey sited for Kenya. Di charges against Binance include allegations of non-payment of Value-Added Tax (VAT), Company Income Tax, failure to file tax returns, and say dem dey aid customers to evade taxes through di platform. Accuse say Binance no register wit FIRS for tax purposes wey go against tax regulations wey dey ground for di kontri. Anoda na Binance failure to collect and remit different categories of taxes to di federation, as Section 40 of di FIRS Establishment Act 2007 as amended tok. Di revenue agency say di section clearly address non-deduction and non-remittance of taxes, prescribe penalties and potential imprisonment for pesin wey go against am. Binance allegedly violate tax laws, like failure to issue invoices for VAT purposes, wey make am difficult for subscribers to fit sabi and pay taxes. “Any company wey dey conduct business wey pass N25 million annually dey seen, by di Finance Act to dey present for Nigeria,” FIRS tok. “According to dis rule, Binance fall for dat category. So, dem need to pay taxes like Company Income Tax (CIT) and also collect and remit Value Added Tax (VAT). However, Binance no stick to dis requirements, so dem violate Nigerian laws and potentially face investigation and legal action for dis infraction.” For 2023, Binance bin plead guilty to violating anti-moni laundering laws for di United States wia dem reach one plea bargain agreement wey make di company pay one big fine wey reach $4.3 billion.
--
Nigerian goment release 'sick' #Binance executive to travel for treatment ❤️✅ Nigerian authorities don step down charges against di Binance executive wey bin dey on trial. Tigran Gambaryan, na executive for Binance Holdings, wey bin dey face money laundering charges. E don dey detention since April. Gambaryan wey be Binance head of financial crime compliance and Nadeem Anjarwalla wey be di exchange British-Kenyan regional manager for Africa bin dey face money laundering charges. Both of dem bin dey detention but Anjarwalla find way to comot. Dia charges dey to di tune of $35 million wey anti-graft agency, Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) bring against dem. For di resumed trial for di Federal High Court in Abuja on Wednesday, di EFCC Lawyer request for di court to step down di charges against di Binance oga. Gambaryan lawyer, oga Mark Mordi, a Senior Advocate of Nigeria (SAN) agree wit di application of di prosecution to step down di charges. Oga Mordi for im argument insist say di Binance executive no dey involved in di company wider financial decisions. Tok-tok pesin for EFCC Dele Oyewale tell BBC say di trial of di Binance executive go kontinu even wen dem allow di executive to go for treatment. However, e no clear how dem go try di company wen di defendant no dey around. authorities to hook mouth Charges wey Nigerian gomment bin sama Binance Di federal goment wen di matter start bin tok say dem dey committed to make sure say compliance wit tax regulations dey and dem go tackle any financial wrong wey dey shele within di cryptocurrency sector Di goment bin sama legal action against Binance sake of suspected mago-mago activity for dia wey dem say dey cause gbege for Nigeria economy Federal Inland Revenue Service (FIRS) bin announce for March say dem don formally lodge charges against Binance for di Federal High Court, Abuja. Two senior executives of Binance Tigran Gambaryan and Nadeem Anjarwalla be second and third defendants for di suit.
--
#Binance delisting $OOKI token holding is not a good option now in this token but yes I suggest we can scalping in this token from now with dca strategies 😎 And make random multiple profits. Dyor nfa Complete guide will be shared with prime members ✅
--
🇳🇬 BREAKING: Nigeria drops money laundering charges against Binance exec Tigran Gambaryan, ending a six-month trial. Good days are coming 😎
--
📊 $BTC Price: How Rising US Treasury Yield and US Election Can Impact Next Move🔥 BTC Price must confirm a breakout above $69,000 mid-week for the uptrend to continue as the US Treasury Yield shows inflation worries. Are you buying the dip with me ?🫰😎
--
实时新闻
降息后美债抛售和收益率上升:1995年和1998年也曾出现
--
交易者因复制错误地址损失5.7万美元
--
伦敦金融城市长警告央行数字货币威胁用户隐私
--
马克·库班:埃隆·马斯克成为哈里斯主要竞争对手
--
英国加密货币监管不确定性或难成MiCA替代方案
--
查看更多
热门文章
没有管住手,这一次终于爆仓了,二三十年的积蓄归零,一夜无眠,悔恨不已。 我是人
旅途
!!重要通知!!重要通知!! !!SATS 持有者务必要知道!! SATS
Web3风又起
2024-10-23 今日观点
肥猫
Pi Network 🚨🚨🚨🚨 关键信息 请求 Pi 在币安上市。
88888888
美国icon要抹平 40 万亿的债务,就目前的形势来讲,只有 15 种结果:
BTC鸿鼎
查看更多
网站地图
Cookie Preferences
平台条款和条件