How to claim Injective Mainnet Faucet Using Bware Labs (Translated to West Africa Pigin English)

Bware labs don add Injective mainnet faucet to der list of freely available faucet, u as a developer u fit build n test freely witout u buying $INJ, n for pipo wey jux onboard newly to Injective n wan mint free to mint #NFT , dem no need buy $INJ agn.

n for pipo wey jux onboard newly to Injective n wan mint free to mint #NFT , dem no need buy $INJ agn.

one swt tyn abt #Injective be say, na very fast blockchain n transaction fee too cheap. now mk i show u how u fit claim ur faucet…

Go der website ...

U go see say na 0.2 $INJ deh available to claim fr everyone everyday, if u no fast enough to claim dt day, u need wait till d next day.

Copy ur #INJ wallet from keplr or leap wallet, scroll down d website, u go see whr to paste am, paste am der n press claim, u go receive d $INJ to ur wallet.