If you like dey do Crypto Educator or Midnight Spaces na you sabi

My own be say use that little knowledge you get and make money out of it.

Small thing wey you know, you don dey host spaces

Work on your growth, utilize that little knowledge, and make those bags

Peace out 🕊